FEMI KUTI - Dem Bobo - Video
PUBLISHED:  Aug 16, 2012
DESCRIPTION:
Recorded live in Lagos 2004 - Video and music are the property of their respective owners.

Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
follow us on Twitter      Contact      Privacy Policy      Terms of Service
Copyright © BANDMINE // All Right Reserved
Return to top